Showing posts with label funny. Show all posts
Showing posts with label funny. Show all posts

Boko Haram Poison Beans

Dem say Boko Haram don poison beans after I buy half bag for house. From the one wey I cook, I give my
dog, Bingo, make im first test am. 45mins later, bingo still dey waka, dey jolly. Na im I come chop my own. After I don chop finish, my gateman run come tel me say bingo don die, hey! I run enter house, begin drink full gallon of palm oil for my belle, chop 22 bitter kola wit 3 long bitter leaf stem, chop walnuts with the shell no time to crack, swallow moringa with aloe vera as treatment combo. Garlic and onions be like sweet for my mouth. I come dey sweat as if na oven be my bedroom. I dey think say my life don finish. I come outside. Na im gate
man com they tell me say the driver wey kill bingo wan come beg me! 😂😂😂😂😂

If na u, wetin u go
 do the gate man? ????😡😡😡😡

The Ironed Ears




A man went to his office one morning with burnt ears.

His boss asked: "What happened to your ears?"

He explained: "I was ironing my clothes in the morning when you called and I mistakenly received the iron."

Boss: "What happened to the other ear too?"

He answered: " You called two times, Sir!"